Skip to content

Nigerian Pidgin Bible

Romans 3:9

So wetin wi go tok? Wi go sey na wi wey bi Ju beta pas? Dat na lai! Bikos as I don alredi show una, Ju and Gentai pipol dey komit sin.

Open Bible reader