Nigerian Pidgin Bible
Romans 3:10
Jos as God wod sey, "Nobodi dey raitious. 11" Nobodi dey wey wise or undastand God. 12" Evribodi don turn liv God, all of dem don bi yeye for God eye. Nobodi dey du wetin gud at-all. 13" Na lai wey fit kil pesin ful dia mout and wiked wods ful dia tongue. 14" Bad bele dey dia maind and na so-so swear dem dey swear. 15" Dem go fit kwik kil pesin. 16" Eniwer dem go, dem must fite skata di place
Open Bible reader