Skip to content

Nigerian Pidgin Bible

Romans 3:8

Den e go dey rite if wi sey, "Mak wi dey du bad tins so dat gud tins go kom out from wetin wi dey du?" Bot som pipol dey lai for my head, bikos of wetin I tok and God go ponish dem.

Open Bible reader