Skip to content

Nigerian Pidgin Bible

Romans 11:24

Una wey bi Gentai pipol bi laik olive tri bransh wey dem kut for bush kon go put for anoda beta olive tri (and e nor sopoz bi laik dat). Na Ju pipol bi di beta olive tri; so e go eazi for God to join dem bak to di origina tri again.

Open Bible reader