Skip to content

Nigerian Pidgin Bible

Romans 11:25

My frends, I nor won mak una dey boast abaut unasef. So I go tel una wetin hapun to Izrel pipol. Som of dem stuborn wel-wel and na so dem go bi ontil di numba of Gentai pipol wey God wont, don komplit.

Open Bible reader