Skip to content

Nigerian Pidgin Bible

John 21:16

Jisos ask am again, "Saimon, Jon pikin, yu rili tink sey yu luv mi?" Pita ansa, "Yes, oga! Yu no sey I luv yu." Jisos kon tel am, "Mak yu kare for my ship."

Open Bible reader