Nigerian Pidgin Bible
John 21:15
Wen dem don chop finish, Jisos kon ask Saimon Pita, "Saimon, Jon pikin, yu luv mi pas all dis tins?" E ansa, "Yes, Oga! Yu no sey I luv yu". Jisos kon tel am, "Mak yu fid my ship."
Open Bible readerNigerian Pidgin Bible
Wen dem don chop finish, Jisos kon ask Saimon Pita, "Saimon, Jon pikin, yu luv mi pas all dis tins?" E ansa, "Yes, Oga! Yu no sey I luv yu". Jisos kon tel am, "Mak yu fid my ship."
Open Bible reader