Nigerian Pidgin Bible
John 21:17
Jisos ask am di ted taim, "Saimon, Jon pikin, yu sure sey yu luv mi so?" Pita heart kon heavi, bikos e pain am wel-wel, as Jisos ask am di same kweshon tiri taims, "Yu sure sey yu luv mi so?" Den Pita kon sey, "Oga, yu no evritin, yu no sey I rili luv yu." So, Jisos kon sey, "Mak yu fid my ship.
Open Bible reader