Skip to content

Nigerian Pidgin Bible

John 18:37

Den Pilate ask am, "So yu bi king?" Jisos ansa, "Na yu tok so and yu dey koret sey, I bi king." Na dis mak dem born mi and naim mak mi kom dis wold kon tok di trut. Enibodi wey wont hear di trut, go listin to wetin I dey tok."

Open Bible reader