Skip to content

Nigerian Pidgin Bible

John 18:36

Jisos ansa, "My kindom nor dey dis wold. If to sey my kindom dey dis wold, my savants for fite mak I nor for kom mit di Ju oga dem. Bot as e bi so, my kindom nor dey here."

Open Bible reader