Skip to content

Nigerian Pidgin Bible

John 18:38

Pilate stil ask am, "Wetin bi di trut?" Den e go outsaid again go mit di Ju oga dem kon tel dem, "I nor si eni bad tin wey dis man du o-o.

Open Bible reader