Skip to content

Nigerian Pidgin Bible

John 18:35

Pilate ansa am, "Yu no sey I nor bi Ju, abi? Na yor pipol and prist oga dem bring yu kom mit mi. Wetin yu du sef?"

Open Bible reader