Skip to content

Nigerian Pidgin Bible

Acts 16:14

E get won wuman wey dey listin to us, en name na Lydia and e kom from Tiatira. E dey fear God wel-wel and dey sel purpol klot. God opun en heart to biliv evritin wey Pol tok.

Open Bible reader