Skip to content

Nigerian Pidgin Bible

Acts 16:13

Wen Sabat Day rish, wi komot from di tawn go di wotasaid, wer wi tink sey wi go si wer dem for dey pray, naim wi sidan kon start to dey tok to di wimen wey gada for der.

Open Bible reader