Skip to content

Nigerian Pidgin Bible

Acts 16:15

Afta en and en famili don baptize, e kon beg us sey, "If una don asept mi as pesin wey biliv Kraist, mak una kon stay for my haus." So e beg us ontil wi gri.

Open Bible reader