Nigerian Pidgin Bible
Romans 7:4
So my brodas and sistas, na so e bi wit una tu. Una don bikom part for Jisos Kraist bodi and una don die to di law pawa. Naw, una dey fri to bi Kraist own; di pesin wey God raiz from deat mak una for dey serv am.
Open Bible reader