Nigerian Pidgin Bible
Romans 7:3
So if wuman mari anoda man wen en husban stil dey alaif, e min sey e don komit adultri. Bot if en husban die, e don fri from wetin di law tok and e go fit mari anoda man again.
Open Bible readerNigerian Pidgin Bible
So if wuman mari anoda man wen en husban stil dey alaif, e min sey e don komit adultri. Bot if en husban die, e don fri from wetin di law tok and e go fit mari anoda man again.
Open Bible reader