Skip to content

Nigerian Pidgin Bible

Romans 4:19

Abraham nor komplain for won day, ivun wen e don old nearli rish ondred years. Ivun doh E no sey en bodi don nearli die and en wife Sarah nor go fit born again,

Open Bible reader