Skip to content

Nigerian Pidgin Bible

Romans 4:18

Ivun wen tins hard, Abraham stil biliv God and e hope sey God go du-am, ivun wen e bi laik sey, nor-tin go hapun. Bot naw, e don bikom, "Papa for meni nashons." Jos as God tel am, "Yor shildren go meni laik di stars wey dey hevun."

Open Bible reader