Nigerian Pidgin Bible
Luke 3:8
"Naw, mak una bear frut wey go show sey una don rili turn from sin kom mit God, mak una nor start to sey, 'Abraham na awa papa.' Bikos God fit tak dis stones wey dey for groun tak mak pikin for Abraham!
Open Bible reader