Skip to content

Nigerian Pidgin Bible

Luke 3:7

So Jon tel di pipol wey kom mak e for baptaiz dem sey, "Una wey bi snake shildren! Hu warn una mak una run komot from God ponishment wey dey kom?

Open Bible reader