Skip to content

Nigerian Pidgin Bible

Jude 1:7

Mak una yuz Sodom and Gomora and di tawns wey dey near dem, as exampol. God ponish dem wit fire wey nor dey end, bikos both men and wimen dey slip wit ish oda enihaw, dem ivun dey slip wit animas and dem dey du oda wiked tins wey dey dia maind.

Open Bible reader