Skip to content

Nigerian Pidgin Bible

Jude 1:6

And I stil dey rimaind una abaut di angels wey nor stay for wer God put dem, bot kon komot for wer dem sopoz dey. God don chain dem tie for daknes ontil wen E go joj di wold.

Open Bible reader