Nigerian Pidgin Bible
Jude 1:4
Som pipol don hide join una and God don mark dem for distroshon. So I won tel una abaut dis tins sey, dis pipol nor dey fear God. Dem don dey yuz God grace as eskuze to dey du bad-bad tins. Dis pipol nor gri asept Kraist as dia Masta and Oga.
Open Bible reader