Skip to content

Nigerian Pidgin Bible

Jude 1:3

My frends, ivun doh e don dey hungri mi since to rite giv una abaut di salvashon wey wi dey share togeda, naw e strong wel-wel for my maind to rite, so dat una maind go dey strong. So una go fit stand fite for wetin wi biliv; di tins wey God don giv en pipol and nor-tin go fit shange am.

Open Bible reader