Skip to content

Nigerian Pidgin Bible

Jude 1:12

Wen dis pipol dey folo una chop di feloship fud wey God don bless, dem bi laik shuku-shuku for una bodi. Dem bi laik shepad wey nor dey shame, wey kare for onli ensef. Dem bi laik kloud wey jos dey blow, bot rain nor dey fal. Dem bi laik tri wey nor get fruts and God don root dem komot from groun.

Open Bible reader