Skip to content

Nigerian Pidgin Bible

Jude 1:11

Kos dey dia head! Bikos dem dey bihav laik Kain and bikos of long-trot, dem dey du di mistak wey Balaam du. So dem go must die laik Kora, wey disobey God.

Open Bible reader