Nigerian Pidgin Bible
John 8:20
Jisos dey tok to dem near di box wer dem dey put ofrin moni, wey dey insaid di Tempol. Nobodi fit kash am, bikos en taim neva rish.
Open Bible readerNigerian Pidgin Bible
Jisos dey tok to dem near di box wer dem dey put ofrin moni, wey dey insaid di Tempol. Nobodi fit kash am, bikos en taim neva rish.
Open Bible reader