Nigerian Pidgin Bible
John 8:19
Dem kon bigin kweshon am, "Hu bi yor Papa sef?" Jisos ansa dem, "Una nor no mi or my Papa, if to sey una no mi, una for no my Papa tu."
Open Bible readerNigerian Pidgin Bible
Dem kon bigin kweshon am, "Hu bi yor Papa sef?" Jisos ansa dem, "Una nor no mi or my Papa, if to sey una no mi, una for no my Papa tu."
Open Bible reader