Skip to content

Nigerian Pidgin Bible

John 20:26

Afta ate days, wen all di disaipols gada again insaid di haus and Tomas dey der wit dem dis taim, aldo dem lock all di doors, Jisos show ensef stand among dem sey, "Mak peace dey wit una."

Open Bible reader