Nigerian Pidgin Bible
John 20:25
Di oda disaipols kon tel am, "Wi don si Jisos." Bot e ansa dem, "Unles I si en tu hand wey dem nail kon put my finga insaid di hol wey di nail mak and shuk my hand insaid di hol wey dey en bele, I nor go eva biliv una."
Open Bible reader