Nigerian Pidgin Bible
John 20:27
Den e tel Tomas, "Put yor finga for my hand, mak yu tosh am. Stresh yor hand put insaid di kona for my bele. Mak yu nor dey doubt again, bot mak yu biliv."
Open Bible readerNigerian Pidgin Bible
Den e tel Tomas, "Put yor finga for my hand, mak yu tosh am. Stresh yor hand put insaid di kona for my bele. Mak yu nor dey doubt again, bot mak yu biliv."
Open Bible reader