Nigerian Pidgin Bible
James 4:14
Bot yu nor no tumoro. Wetin yor life bi laik? Yu bi laik smoke wey dey kom out from fire. Pipol go si-am, den smol taim e go vanish.
Open Bible readerNigerian Pidgin Bible
Bot yu nor no tumoro. Wetin yor life bi laik? Yu bi laik smoke wey dey kom out from fire. Pipol go si-am, den smol taim e go vanish.
Open Bible reader