Skip to content

Nigerian Pidgin Bible

James 4:13

Luk, yu wey dey sey, "Today or tumoro, wi go-go dis or dat tawn go stay der for won year and du biznes, kon get gain."

Open Bible reader