Skip to content

Nigerian Pidgin Bible

Hebrews 6:18

God nor dey lai! So di promis wey E mak and ensef wey E tak swear, na tu tins wey nor go shange. Since wi don run go mit God mak E gaid us, e gud mak awa maind strong, so dat wi nor go fear as wi biliv en promis.

Open Bible reader