Skip to content

Nigerian Pidgin Bible

Hebrews 6:19

Dis hope strong for awa heart laik ship wey dem tie mak e nor for move, bikos di hope wey wi get dey kam-kpe and strong gidigba. Di promis go tak us pas di kurtain for hevun, ontil wi rish wer God dey;

Open Bible reader