Skip to content

Nigerian Pidgin Bible

Ephesians 2:14

bikos na Kraist bi awa peace. Na Kraist mak Ju and Gentai pipol bi won. E don break di wall wey divide and seprate dem as enimis.

Open Bible reader