Skip to content

Nigerian Pidgin Bible

Ephesians 2:15

E don kansol Ju pipol law wit all en komand and rules, so dat e go fit mak Ju and Gentai pipol to bi won wit am and laik dis, peace go dey among dem.

Open Bible reader