Skip to content

Nigerian Pidgin Bible

Acts 6:2

So di twef apostols gada evribodi kon sey, "E nor gud mak wi liv God wod wey wi dey prish kon put hand for fud mata.

Open Bible reader