Skip to content

Nigerian Pidgin Bible

Acts 6:1

As taim dey go, wen di disaipols don plenti, di Ju pipol wey dey tok wit Greek language kon dey kworel wit di oda kontri men wey dey tok Hebrew. Dem kon dey komplain sey, "Wen dem dey share fud, di Hebrew men dey sofa wimen wey dia husban don die."

Open Bible reader