Skip to content

Nigerian Pidgin Bible

Acts 3:11

Di man stil dey jump folo Pita and Jon wit hapines and di pipol stil dey sopraiz. Den di pipol run go mit Pita and Jon for di place wey dem dey kol "Solomon Porsh".

Open Bible reader