Skip to content

Nigerian Pidgin Bible

Acts 3:12

Wen Pita si sey all di pipol gada, e kon start to dey prish, "Izrel pipol, wetin mak dis mirakol dey sopraiz una laik dis? Why una dey luk us laik sey na wit awa own pawa or holines wi tak mak dis man waka?

Open Bible reader