Skip to content

Nigerian Pidgin Bible

Acts 3:10

and dem rimemba en face kon sey, dis na di man wey dey sidan for di Tempol domot dey beg moni, bifor. Di pipol sopraiz wel-wel, bikos of wetin hapun.

Open Bible reader