Nigerian Pidgin Bible
Acts 28:4
Wen di pipol wey dey stay der si sey di snake put e mout for Pol hand, dem kon dey tel demsef, "E bi laik sey dis man hand nor klin! Ivun doh e nor die insaid sea, hand don stil tosh am for here!"
Open Bible readerNigerian Pidgin Bible
Wen di pipol wey dey stay der si sey di snake put e mout for Pol hand, dem kon dey tel demsef, "E bi laik sey dis man hand nor klin! Ivun doh e nor die insaid sea, hand don stil tosh am for here!"
Open Bible reader