Skip to content

Nigerian Pidgin Bible

Acts 28:3

Wen Pol dey gada plenti stick mak e put insaid di fire, won snake wey dem dey kol, "Viper", kom out bikos of di heat kon put e mout for Pol hand.

Open Bible reader