Skip to content

Nigerian Pidgin Bible

Acts 27:40

So dem kut all di chains wey hol di ship kon let dem fal insaid di sea. Dem stil luz di wons wey dey hol wetin dey kontrol di ship. Dem let briz blow di ship go front and wi kon move face land.

Open Bible reader