Skip to content

Nigerian Pidgin Bible

Acts 27:39

Wen day break, dem nor no wer dem dey, bot dem si won smol land wey near di sea and dem tok for dia maind sey, if e dey posibol dem go yuz di ship tak enta.

Open Bible reader