Skip to content

Nigerian Pidgin Bible

Acts 27:13

Wen won kaind kwayet briz blow kom from sout, dem tink sey dem go fit du wetin dem plan, so dem kon dey go smol-smol pas Krete wotasaid.

Open Bible reader