Nigerian Pidgin Bible
Acts 27:12
Bikos di place wer ship dey park put wen dem si, nor gud for kold weda; som of di pipol kon gri sey mak wi dey go. Dem dey hope sey wi go fit rish Finix, wey dey Krete, wey face soutwest and nortwest, so dat wi go fit spend kold season for der.
Open Bible reader