Nigerian Pidgin Bible
Acts 26:11
"I ponish dem meni taims for all di sinagog and I trai to fos dem mak dem kos God. Bikos dat taim, I dey ves for dem wel-wel, I ivun travol go oda tawns go sofa dem, bikos of wetin dem biliv.
Open Bible readerNigerian Pidgin Bible
"I ponish dem meni taims for all di sinagog and I trai to fos dem mak dem kos God. Bikos dat taim, I dey ves for dem wel-wel, I ivun travol go oda tawns go sofa dem, bikos of wetin dem biliv.
Open Bible reader